Little rants · The Daily Post

It is Pidgin Today…

Party-Jollof-rice
Party Jollof rice with plantain and moin-moin

Let us go down to a bit of Nigeria colloquial language aka pidgin or broken with Igbo, Hausa and Yoruba flavour. The translated synopsis is below to give you a rounded gist of the matter.

Abeg make una vex o. E don tey, way I bin won talk dis matter.

Mai dia pipu , how una dey o? Shebi bodi dey eensi clot wel, wel? Se kosi?
Ranka dede! Una wellu don o. I dey greet.

Oya carry shia siddon make u listen small for my vex.

Biko, make ah ask dis kine kwershion wey dey give me palaver.

Dis tin way de shele for our life now no be small tin at all o. How una take see am? Eh?

Lai lai e no supoze be like dis na! All deze tins just dey put us for reverse, when we suppose dey waka go front.

Dis Boko Haram mata, dis ISIS matter don tire persin. Dem be like Ojuju Calabar wey no wan make person sleep close eye for night.

Maka Chukwu dem jus de do bad bad tins de go, an e no funnee ahgain o.

Abi wetin yu teeenk?

We jus dey siddon dey look abi? Na dis kine leg Nama go carry waka for Damaturu reach Owerri?

Mbanu! Odikwa very risky.

Mayk una come o,make we join head togeda begin dey fine the black sheep way dey fo outside before naight go meet us for hia o!

Na sofri sofri dem dey take catch monkey.

Beecause mai pipu dey talk say one day one day monkey go go market e no go return ahgain o.

U no say pikin way no wan make im mama sleepu him too no go sleep .

Na so e be o. Eh aburo mi. Sisi mi.

Abi na lie I lie? If na lie I talk make I naked baf for bafroom.

E don do sef! Oti to!

Diaris God o.

Akoba adaba Olurun ma ja ri

Ka Chineke mezie okwu a. Udo diri unu nile.

Shikena! I don talk my own finish. Today na Sunday abeg may I go chop Jollof rice 😊

Translation:

Please don’t be offended. It’s been a while that I wanted to say this.

My dear people, how are you all? I hope you are doing well?

Sit down let’s have a quick chat.

I crave your indulgence, let me ask this question that seems to be a bane in our lives these days.

What are your views about this Boko Haram and ISIS issues that are cloying the air?

It is rather a tiring situation and they have assumed the positions of masquerades that won’t let people close their eyes to sleep at night. What do you think can be done?

These happenings are sending us backwards while we are supposed to move forward.

Are we just going to sit down and look at events? Is it in this manner that the Cow will trek from Damaturu to Owerri? That is rather risky!

Let us join heads together and search fervently for the black sheep before night comes.

Softly, softly one can actually capture a monkey, because we say in my place that one day the monkey will go to the market and it will not return.

A child who will not let his mother sleep will not sleep too.

My brother and sister, that is how it is.

It’s enough now. Let us remember that there is God.

May we not fall into the pit/trap set by someone.

Peace be with you all and May God intervene for us.

That’s it! I have said my piece! Today is Sunday, please let me go and eat jollof rice. Good bye.

The Daily Post prompt Non Regional Diction

Write about whatever you’d like, but write using regional slang, your dialect, or in your accent.

 

19 thoughts on “It is Pidgin Today…

  1. Yea well, I speak a lot of languages, but pigeon english always fascinated me. I remember one sentence someone told me – you do not fall down but the floor comes up and hits you. Naturally not as advanced as the superb lesson written here, but probably more for dummies like me.

    Liked by 1 person

  2. What do I think about those crazy nutcases Muslim terrorist….destroy them through warfare. I did my job in the early part of this century, now is time for the next generation and the one I was with that is still around to do their jobs. Countries don´t have armies to act as NGO´s, they where quite clear with us when I first entered the army. You choose to enter and live that life, so you better live up to what you say and do that job which is a nasty and brutal one. But one that unfortunately if you want to keep the civilians safe is necessary. So kill as many of them in the first place, with a concerted diplomatic strategy. I´m not a diplomat so that´s up to the politicians, but first and foremost they have to see that guys out there in armies are willing to kill them in numbers. And it won´t end in one year or two or even 10, it´s a generational problem so people should better get use to it. And by the way, that plate of food just made me hungry.

    Liked by 1 person

    1. Thank you for your in-depth response. It does seem as if response is slow in doing something effective about terrorism and as each day goes by the encroach more and more. It is really a generational thing and they are getting more sophisticated with each generation. You are too far away, online, otherwise I would have offered you a warm plate of jollof rice to eat 😉

      Like

  3. Mai dia Sista,

    Dis thing wey you talk dey totori me for my brain and e dey sweet my body bicos you make sense.

    Na God go helep us inside all this wahala wey dey happen. We go dey pray, dey beg Baba God make every body love their self, make all dis palava stop.

    Anyway, I hope say you enjoy that Jollof rice wey you wack yesterday, Ah! Jollof rice don dey hungry me o, e be like say I go find am to chop as my aftanoon food.

    Take kia. 🙂

    Liked by 1 person

I love it when you decorate my heart with your words..